HAPPY CHRISTMAS MY PEOPLE DEM.

IMG-20171225-WA0003.jpg

Happy christmas, STEEM
Happy christmas, STEEM BACK DOLLARS (SBD)
Happy christmas, STEEM POWER
Happy christmas, STEEMIT
Happy christmas, STEEMIANS.
Happy christmas, @dan
Happy christmas, @ned
Happy christmas, #Africa
Happy christmas, #Nigeria
Happy christmas, #world

I just dey laff . Dis my poem need collect award oooo.

IMG-20171225-WA0009.jpg

Today na another big day for the people dem, wey this christmas consine.
Na Today be that christmas day wey we been dey expect since dis year.
God wey carry us come see today alive, Go still carry us see new year with all the blessings wey him package for us, Amen.

IMG-20171225-WA0005.jpg

Today na the day wey free food and chicken dey fall untop people like manner.

My Advice Be Say

  • No chop overdose, if you chop overdose na sin, even your body self no go like am.

  • No go drink too much sotey you go come become drunk. Abeg if na must say you go drink, Abeg drink small.

  • No drink and drive abeg.

  • Play safe
    IMG-20171225-WA0007.jpg

I Love una die, My people for steemit.

Thank you as you follow read my post.

Support me with your Upvote. Resteem am if you think say your padi dem go like read my post join,

Comment make we dey Rapon. Na your man @ionlyspeakpidgin.

Make wuna Enjoy
IMG-20171225-WA0006.jpg

Sort:  

Congratulations @ionlyspeakpidgin! You have received a personal award!

1 Year on Steemit
Click on the badge to view your Board of Honor.

Do not miss the last post from @steemitboard:

Introducing SteemitBoard Ranking

Support SteemitBoard's project! Vote for its witness and get one more award!

Congratulations @ionlyspeakpidgin! You received a personal award!

Happy Birthday! - You are on the Steem blockchain for 2 years!

You can view your badges on your Steem Board and compare to others on the Steem Ranking

Vote for @Steemitboard as a witness to get one more award and increased upvotes!