SNAKE WEY GO SWALLOW MILLIONS: contest by our mama @ogoowinner

in #npc7 years ago

I HAIL UNA NIGERIA POLITICIANS
Abeg oh Na naija we dey see new thing. Now money Don become meat wey snake dey
Swallow

Wetin me won say for this matter be say that the snake weh swallow 36millon
Na part of corruption and advanced witchcraft. When I hear this matter I think na joke but
Until I dey hear am for news na I believe am I even they laugh sef because na naija we dey see new thing. I dey salute our politician oh. Since dey Don dey turn to snake to thief money. I just want make our Efcc do their work oh. Make dey make sure they catch the snake oh before the snake go still another billion oh
. If dem no investigate this matter well well,maybe later na fowl,lizard,mosquito go dey swallow billions.
My country pipu,na God go save us oooo,since our Broda RAT don pursue our pressi bayii
I don drop my tori again..7a2d2-images.jpg

Sort:  

Lol.... i wonder Oooo, make dem find better excuse of lundring money than making up story about snake .... useless ppl